So by 70 – 80 that you plan to give up in life due to Suffering, I Echenou Micheal is enhancing my Suffering to another level….
Who suffer reach me? – i believe say you Suffer pass me ooh. the fact say you plan life to get married, get kids and start a family, show say you go suffer pass me.
I mean, i do not deal with emotional trauma’s like you who get married, nah Nah nah No….i dey live my life everyday for my Creator as i explore all of planet Earth seeking our Creator..
Please do not get me wrong ooh, Marriage nah your choice and it got Good sides and Bad sides.
For me, the Bad sides outweigh the Good sides – so i’m forever Single – as i plan to visit every part of planet Earth then i will head to Space and travel to the entire Galaxies…
I dey for Ogun state Nigeria now, i dey mixed with the Locals, i’m trying to balance my introvert traits with my extrovert traits.
Dealing with communities without electricity is a whole new level of Suffer, Lol
Me wey dey enjoy steady electricity before, now i dey Bush with no electricity and its so super Fun.
I come be like one Local government chairman, lol – nah then i realise say omoh, you wey dey marriage dey suffer pass me ooh chai – unah dey try oooh….i swear
Chai, dealing with Communities is so stressful, time consuming, Money draining and super Fun.
But i can see the investments in returns.
Its like you are dealing with your family.
While the advantages are there, the disadvantages wan kill me die.
But can anything kill an inMortal like me, nah no Nah nah…., we only adapt and get stronger.
So by 70 – 80 when you plan to give up in life due to Suffering, i Echenou Micheal is enhancing my Suffering to another level……..
I will Live Forever now….
Wait & Watch
Ah, i do forget say, by then you go don die….lol
I will Live Forever now….