I will live Forever now, becuase i dey collect Suffer Everyday like chewing gum – you wey no fit understand how to collect Suffer Everyday like chewing gum, go die hoping for resurrection due to your laziness.
I hate Lazy people –
Nah them label Suffer as entirely bad thing, failing to understand say everything for our home planet get both good sides and bad sides
Abeg make unah join hard workers like us to visit every part of our home planet, as we study our Creators Nature everyday to understand life.
Please start first by studying your body, which is a pure form of Nature directly from our Creator, but you say No – i wan use books, what rubbish?
You wan use book take study about God because you are lazy to study your body? You don forget say your fellow humans wey write that book dey lie, ooh ooh you don forget
Even sometimes, Moon wey be Nature dey lie to show us crescent instead of the full round shape!
Talkless of human beings wey sabi lie, lie like ice water
Nah God go help unah
Instead of you to dey listen to your inner-voice and embrace hard life, you choose to listen to your lazy self
If you die now, you die Saraaá – you don go ooh..come back keh –
Abi you fit bring person wey no study how to understand you come back..ehhh..you fit
You need person wey go study you and understand what you like and what you do not like
Nah so our Creator need people who are willing to study Nature and understand life instead of using holy books.
Our Creator no like lazy people wey no fit use their body take study about life
If you want to live forever now, then align with Nature, study your body everyday and maintain it forever
Echenou Micheal heading to planet Neptune 🪐