o ti lọ

Abeg no lọ ooh…o ti lọ is yoruba language that means, you are gone

Your baby grows and wasted food in the kitchen for this hard Tinubu regime, your inner-self tells you to beat your baby so him or her go get sense, and beating your baby means giving your baby pain not enjoyment oooh, pain and you obliged..

Who told you to beat your baby as a means of correction, our Universe, Our Creator force inside you that’s your inner-self.

So why can’t you beat yourself when you mess up in life, why? 

abi nah only others dey mess up, you no dey mess up

oooh ooh, you dey fear pain, but nah that same pain you give your baby nah, abi no be so

So why not give yourself such pain wey your inner-self dey tell you to do…why?

Oooh, oooh you think I dey write this articles inside Jude Okoye mansion, nah inside bush I  dey for 1 room oooh, i dey suffer heavy like you, but life still dey over-sweet me, It’s like an adventure to me. 

So when I talk about problems and challenges are a catalyst for growth, don’t doubt me, I dey experience real hard life everyday, i be street, full-time street… I no get AC, I love my natural breeze, if breeze no dey, I carry hand fan, I don’t use Gas-cooker, I dey use firewoods or coals, nah only my generator, my laptop and my sustainable fixed deposit Money in my bank account, I get as luxury

That’s the simple life they told you to live, I dey live am everyday. 

No wives, no kids & I will never have any because naturally I’m programmed not to marry or have kids, I’m programmed to rule alone, living my life for the cosmos and fulfilling my purpose on our home planet Earth. 

So anytime you read my articles, picture one local dirty looking aboki boy wey dey for inside bush enjoying the serene nature of life while working everyday to be the best at what he does. 

Nah dirty they facilitate clean life 

I dey bush, I dey farm, I dey chill with nature 

Our Sun is my destination point, I must find a way to get to it, then beyond 

My business finances me, because I have full Universal backing 

I’m a Harold to Our Creator

So do your maths

Echenou out! 


Comments

One response to “o ti lọ”

  1. I’m excited to try this out.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *